Dream Wedding: Planning

by - March 14, 2013

Written in Pidgin

Eish, this planning "no be easy"ooo. Even the guest list sef be matter. People wan wait till last minute before them go send thier address, ah! Dem just the delay tings koraa...but how we go do am? It's all good oooo.Everyday man for schedule appointment go see somebody, photographer, videographer, florist, food tasting- we dey luv the food tasting part, Chaley, how we go do am!

But so far tings be cool waa- just incase u wan know. Everyting be irie. Bokooo...We dey maintain small small, anticipating say the Big Day go come.  Wanna families make happpy waaa, wey wanna friends wan come support, so we dey give thanks to Onyankopon.

We finally finalize the bridal party. The people chao, but it's all Love. We for spread am, and keep everyone satisfied. Dem dey talk say, if somebody dey Love you ah, wey e dey come your house, so we open wanna arms to everyone.

It go be great, We know say e go be amazing, by God's grace.


Amen
AfricanKingandQueen

You May Also Like

7 comments

  1. Chale, make u no worry. God dey, e dey for us. I know my pidgin sucks lol.. God is in control and like you said it will be a wonderful day. Amen to our love!!!!

    ReplyDelete
  2. Lol too funny and so well written. I'm not even going to try my hands at pidgin before I make a fool of myself but I'm happy for u guys. Soooo wish I could be there :). Lil, you've got yourself one amazing guy and he's also lucky to have you. You guys inspire me.

    ReplyDelete
  3. Lololol, love the pidgin! Yeah, lots of preparation is needed for a wedding; especially an African one. Just focus on your union that day and He will do the rest!

    ReplyDelete
    Replies
    1. Nawa oh! Ibi true.....By God's grace everyting go go as planned....hm! God dey ooo!!!

      Delete
  4. I wanted to thank you for this excellent read!! I definitely loved every little bit of it. I have you bookmarked your site to check out the latest stuff you post.

    ReplyDelete
    Replies
    1. Thank you Austin, we are glad to have you on our list.

      Best Regards

      Delete

We Love comments!!!